54 years Sean Combs, aka P.Diddy wey police arrest and dey for custody since September, dey face charges of abuse of women, blackmail, kidnapping, and some other kind bad tin but he don enta not guilty plea.
Wey dem go court on Wednesday, Diddy’s lawyers come say dem want make di trial dey for April or May and even on Thursday dem go enta Manhattan Federal Court make Diddy go proof say he dey innocent.
While di prosecutors for one side write joint letter say dem don get evidence against Diddy from icloud and some other places of bad tins wey he do.