+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Pipo Dey Plan To Do Protest For Abuja Cus Of Iran – US Embassy

As tension dey high between di United States and Iran wahala wey don even spread to some oda kontri, dem don det sound warning to Nigeria pipo make dem dey very careful cus protest fit bust out today.

Na U.S. Embassy wey dey for Abuja nai write for dem X handle say today Wednesday fit be as e get for Abuja cus some pipo wan protest.

Bifor now, some group don karey protest enta street sotay he come bring wahala between di group and police men nai make di US Embassy for Abuja come tell all dem pipo to stay haux today.

Any pesin wey get visa appointments today Wednesday for US embassy, dem fon cancel am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM