+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police Arrest Boy Wey Dey Sleep With Hin Broda Boy And Girl Pikin

Police don arrest one 18 years boy for Shaguolor community as he dey sleep with him late broda 7 years son and 4 years dauta.

Na neighbors nai catch Miracle Ezebuihe wey he dey sleep with di 7 years broda pikin through hin nyash.

As pipo gada come dey ask di children kwestun nai di boy say he don tay wey di uncle dey sleep with an for nyash and still dey nack he four years sista.

Naso di neighbors call one Comrade Israel Joe wey be activist Comrade Israel, from there nai police for Ekpan catch am put for cell.

Dem dey do investigation for di mata why message wey tori pipo send to DSP Bright Edafe, Delta State Police Public Relations Officer e never reply.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM