+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police Arrest Peller For Accident During Live Stream

Police don go arrest Habeeb Hamzat, aka Peller make he go rest for station as na to kill hinsef dey hungry am for di live stream wey he dom on Sunday.

Na on Tuesday nai di Lagos PPRO, SP Ambibola Adebisi say afta dem arrest Peller, police detain am cus wetin he do na very foolish tin wey fit even cus accident for oda pipo wey dey di road.

Police say do accident fit worst pass like that and for pesin wey say he be social media influencer nor suppose dey behave like that, so dem don karey di case to State CID for proper investigation.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM