+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police Close Rivers State Electoral Commission

Rivers State Independent Electoral Commission, RSIEC, building nai di State Police Command don close base on do order wey Federal High Court.

Di court don bin say make dem pause electoral tins wey concern LGA election for di state even as dem dey prepare for October 5 wey di election go take place.

But today heavy policemen don mount for di front of di building cus court say make nor security pesin join bodi for di election or even give out security during di election.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM