+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

President Tinubu Dey Okay, Nor Resin Di Fall – Presidency

Presidency don come out to tok about di fall wey President Bola Tinubu fall all of a sudden for Eagles Square as dem dey celebrate Democracy Day today.

One video just dey show how President Tinubu fall as hin dey try to climb motor wey dem wan use do parade, naso pipo come dey wonder wetin really dey hapun if everytin dey okay with am.

But Dada Olusegun wey be di Special Adviser to President on Social Media, nai say make pipo nor dey fear about wetin hapun for di video cus na mistake fall nai just hapun.

He say notin wrong with President Tinubu health so make pipo nor fear.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM