+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

President Tinubu Don Point Gen. Gwabin Musa To Be Defence Minister

Afta Badaru Abubakar don say he nor wan defend Nigeria again cus he dey sick, President Tinubu don apiont Gen. Christopher Gwabin Musa as new Minister of Defence.

Na on Tuesday nite nai Badaru bring letter say he nor do again bifor President dey make Musa wey dem born for Sokoto to stand for that position.

President don even send letter go give Senate President Godswill Akpabio, say make dem stamp Musa cus he belive say di General get di power to give Nigeria defenceĀ strength.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

Ā© 2025 KpokoFM