Presido Bola Tinubu don appoint nee chairman wey go head di National Governing Board of National Youth Service Corp, NYSC, in di pesin of Prince Ntufam Hillard Eta.
Eta don bin di acting national chairman of All Progressives Congress (APC) for foma President Muhammadu Buhari time and na real politician to di ground.
As hin don be di National Governing Board Chairman wey be di highest level for NYSC policy-making body, Eta go now put tins in place to make sure say di scheme straight pass as e dey bifor.
He bin don dey complaim say some kind tins nor dey go well for di system so nor he leadership go epp bring beta opportunity for Nigerian youth wey dey serve govimet.