+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Senators Suspend Meeting Again Till November

Di Upper Chamber on Thursday say dem dey go for anoda recess till November 19, 2024.

Na wey dem dey for dem plenary nai dem take decide to go for immediate suspension so that di lawmakers for gi resin some matas to cool off.

Remember say e never tay wey di senators come back from dem holiday from July to September 17 but 17 pass dem nor resume till September 24.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM