+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Seyi Tinubu Give Letter To Cubana as City Boy Movement Coordinator For South East

As 2027 general elections dey ready to come and every pesin dey run to face am, City Boy Movement don sama coordinator give Obi Iyiegbu aka Obi Cubana make.hw run tins for South East.

Na Seyi Tinubu son of Presido Tinubu nai give Obi Cubana appointment letter say he work na to corordinate tins for South East so that 2027 election go marama for Presido.

Wey pipo see di appointment na so dem provoke follow Cubana, why he go take thay kind appointment but di business man come write for Facebook say di only way wey you fit change sumt8n na to go close to di tin.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM