+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

States Go Work To See New Minimum Wage Hapun — Govinors Forum

Di upandan tok about me minimum wage go soon over as Nigeria Govinors Forum say dem dey tok about how workers fit get beta pay for di kontri.

Dem gada do emergency meeting to discus all di front and back tok of minimum wage, even afta FEC suspend di negotiation say dem wan allow President Tinubu tok with more pipo.

Na di NGF acting Director of Media, Ahmed Salihu nai make public wetin di husband govinors tok with different stakeholders during di meeting.

Di discussion take time as e last till early momor of Thursday and di Forum say dem go kwatinue to tok until change come.

Know say Labour don dey shout say dem nor fit go down pass N250kk why state govinors dey shout say some states nor even get moni to pay N62K.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM