+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Tenant Threaten Landlord Enta Grave For Ogun State

Police wey dey for Ogun State do  catch one tenant wey he name na Emmanuel cus of wetin he tell e Apeh Benjamin bifor di landlord come die.

Landlord and tenant dey quarel cus of house rent wey Emmanuel never pay for di hass wey e dey stay for Aribabu village inside Sotubo area for Ogun State.

As quarel dey strong naso Emmanuel take tell di landlord say make he nor worry he go see wtin go hapun to am, as di landlord fit get mind disgrace am na him go pesonally kill am.

Quarel don finish, around 6:30 early mormor on Sunday, as Oga landlord get up, na there he fall die instantanta.

According to di police of Ogun tokpesin, Omolola Odutola, dem don dey karey out dem own investigation to really check wetin make landlord Benjamin die.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM