+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Tok Kondem Ozoro Festival Wey Allow Youth Yeye Girls

Tok don finish Ozoro pipo for dem cultural festival wey dey allow boys rape and useless girls on Thursday.

Di way dem dey do di festival be say women and girls nor dey come out for wey one time don pass and oda years dem dey annonce am bur dis year nor bodi hear anytin.

Some youths wey dem head dey grand, epp some girls run from di yeye boys but dem dey call on Delta State govomet, Isoko North council chairmo, Ozoro kingdom leaders, and security agent make do sumtin abt di mata.

PPRO of di State, SP Edafe Bright, don put mouth say na yeye tradition and even di CP Aina Adesola don give go-ahead for hivesigation but tell pipo make dem mind come down.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM