+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

‎Ughelli Councilor Die For Field As He Dey Play Ball

One Councillor for Ughelli wey dey rep pipo of Evwreni Ward 8 don join di train of pipo wey die as dem dey serve for councilor seat inside Delta State for di period of nine months now.

‎Obukoadata Aghoghofia, according to tori, dey play ball for Evwreni community wey all of a sudden he just fall for ground die instantly.

‎Even di chairman of Ughelli North LGA l, Jaro Egbo, for Facebook confirm say Aghoghofia don truly die and naso pipo just dey send message of sorry to di family members.

‎Bifor dis councilor die one councilor Friday Ohwoevworuemu, from Uwheru ward 16 wey dey same LGA die on April 23 afta small sickness.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM