Pipo wey dey area fon dey happy as di flyover wey Govonor Sheriff administration dey build dey really change di face of di city.
Di teree major flyover na Julius Berger dey run am for Warri and Effurun and di work don reach di bottom pot stage.
Two of di bridge di one for Enerhen and DSC don reach 99% to finish na only to maork di road remain while di PTI Flyover dey for 95% to finish.
On Wednesday nai di Project Technical Manager, Ghadi Mansour, say na last work stage dem dey for di work cus na just to put one or two touches then everywhere go set for di flyover.
He emphasized that only road markings on the DSC and Enerhen flyovers are remaining, with 95% completion for pti own.
