+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

2.5 million naija children dey suffer from malnutrition

 

2.5 million Nigerian children wen dey under the age of 5 years dey suffer from Severe Acute Malnutrition (SAM).

Na Prince Clem Agba, Minister of State for Budget and National Planning nia drop dis tatafo wen dem dey open the 2020 Nigeria nutrition week for Abuja on Monday.

The minister say undermining d serious efforts wen dey government dey make for recent years most especially for the areas of child nutrition and breastfeeding, he say malnutrition (and other public health issues) still remain a challenge”.

Meanwhile, this figure don place Naija as the country with the second highest number of children wen no dey grow well for the world.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM