+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Borno Commissioner Die For Inside He Room

Another cry don dey for di Govinor of Borno State, Babagana Zulum, as na two of he cabinet member nai don die now since he enta office.

Dis morning nai pipo dey wonder wetin make Ahmed Ali Ahmed, Commissioner for Finance for Borno State never come out from he room wey day break until dem go check he room.

Na there dem see say the man don die as dem break di door down. Wetin really kill am never clear but investigation dey on.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM