Federal Govimet di Federal Competition and Consumer Protection Commission on Thursday say dem don enta some stores for Abuja to go check prices of wetin pipo dey sell. Bifor now, FCCPC don dey tell market pipo to reduce di price of wetin dem dey sell since di price of dollar and naira don come. To […]
Immigration, EFCC, DSS Find Yahaya Bello As He Turn Wanted Pesin Cus Of Fraud
Di foma govinor of Kogi State, Yahaya Bello don enta black book as Nigerian Immigration Service don put am for dem wanted list of pipo wey nor go fit travel komot from di kontri. Comptroller-General of Immigration Kemi Nandap, thru di Assistant Comptroller of Immigration, DS Umar, say make all security pipo join with DSS […]
Remove Fake News About Me Or —DJ Switch Tell Blogs
Mata blow for many blogs yesterday, Wednesday say Catherine Obianuju Udeh aka DJ Switch, police don arrest her cus of di way di DJ go dey curse and tok to Nigeria police anyhow. Di tori tok say na on Monday nai di tin hapun for Elemoro, Ajah inside Lagos State, as gbege bust out cus […]
Na Gov Ododo Epp Yahaya Bello Run, EFCC
No be small drama nai play for di Abuja hass of di foma govinor of Kogi State, Yahaya Bello on Wednesday afta EFCC say dem go arrest am come hide dey wait for kona. On EFCC source wey yarn with tori pipo say dem go Bello hass for Wuse 4 dey wait make him come […]
Naira Abuse: Cubana Chief Get N10m Bail From Court
Pascal Okechukwu court don bail am N10 million afta hin say he nor dey guilty di charges wey EFCC put for him head. Di court say make Cubana chief priest pay N10m and still bring two surety wey go get that kind moni to stand for am. Know say Cubana Chief Priest don bin tell […]
I Nor Dey Guilty, Cubana Chief Priest About Naira Abuse
Pascal Okechukwu, aka Cubana Chief Priest, don go face di judge for di case wey EFCC take give am onto how e yeye Nigeria moni. Wey Justice Kehinde Ogundare of Federal High Court dey ask weda Cubana chief priest really yeye naira, he say he nor dey guilty. Economic and Financial Crimes Commission , EFCC, […]
Video Wey Bandits Take Dey Joke With Oyibo Man Bust Everywhere
One video don dey waka for social media as one expatriate wey dey with bandits just dey laugh tok with di bandits. Wetin one counter insurgent expert, Zagazola Makama tok be say di way di road be na for Gusau-Sokoto road nai dem take do di video. For wetin hin write for X, Makama say […]
Akwa-Ibom Man Kill Hin 70 Years Mama
One man Inyangake James Peter don land for police hand afta he kill him 70 years mama wey be Mma-Offiong James Peter for inside Akwa-Ibom State. Inyangake na 40 years and on April 4, 2024, around 9:00 for morning nai police arrest am for Etim Ekpo LGA as he go kill e mama afta one […]
Police Catch Woman Wey Plan Her Kidnap For Edo State
One woman wey dey work for one company for Benin, Blessing Ogunu nai Edo State Police Command don arrest join with two pipo cus dem go plan kidnap to take play Bliss Legacy Limited wayo to kolet moni. Na for 23 March 2024, nai one Samuel Prince Omomuzo wey dey stay for No 102 for […]
Liberia Start National Prayer Day
Di kontri of Liberia don say every second Friday for April every year dem go use am take dey fast and pray for di kontri make e for beta. Na di President of di kontri, Joseph Nyuma Boakai, nai tok so through di mouth of di Foreign Ministry on Friday, April 12, 2024. Di call […]