+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Children Go Spoil Finish, Parents Condemn JSS 3 Abortion Book

One secondary skool textbook wey be Classic Basic Science and Technology for Junior Secondary School 3, don cause problem between teachers, parents and even ordinary pipo wey hear mata say make dem ban am.

One page for di book wey really cus di problem explain how to do D&C abortion finish, the time to do di abortion, wetin dem dey use do am and even D&E wey di pikin don already grow for di belle.

Di information wey full di book just dey wonder pipo as one pesin nai first post am for X say di book dey tell small children how to use medicine afta sex to avoid abortion.

But why some pipo say dem nor like wetin dey do boom others say notin bad inside as na for JSS 3 and SS 1 students wey don reach 13 and above age, plus some of dem don know sex early so di book go epp dem.

However, di National Presido of the All Nigeria Conference of Principals of Public Schools and Parents Teachers Association, Musa Ibrahim, say dem go investigate the book.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM