+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Enugu LG Chairman Give New Position Of Yam, Pepper and Garden Egg Assistant

Plenty chorchorchor nai dey waka folow one Mr Nwodo Everestus Ugonna and Ezeugwu Frederick Ogbonna wey come from Igbo Etiti Local Govimet Area, Ogbede for Enugu State Afta di LGA Chairman give dem historic position of yam, garden egg and pepper assistant.

Di LGA Chairman Hon. Dr. Eric Ogbonna Odo nai give Ugonna make he be Senior Special Adviser to di chairman on Garden Egg and Pepper while Ogbonna go be adviser for Yam and Pepper and dem office go dey for di LGA.

But di letter tok say dis appointment wey Ugonna and Ogbonna get na bass on temporary time with di executive chairman of agriculture.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM