+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Agunechemba Don Sack 8 Vigilante Members Wey Beat NYSC Corper

Agunechemba Vigilante Group wey dey for Anambra State say dem don sack di eight members wey go beat corper Jennifer Edema Elohor.

All di wahala of di group start wey some of dem mebers go beat corpers, sactter dem phone, laptop and oda important tin for Anambra State say dem dey find cult boys.

Wey di Special Adviser to Govinor Chukwuma Soludo ontop Community Security, Mr. Ken Emeakayi dey tok on Wednesday say dem go take di 8 vigilante to police for dem yeye behavior.

Bifor now di Vigilante group don go beg di corper family, beg NYSC, even buy phone and laptops wey scatter and pay hospital bill but mata now be say who match li e must pay for am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM