+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG Don Close 3.5m Social Media Hakant

Over 13.5 millon social media hakants wey pipo get for Nigeria nai FG don close down cus dem go against Code of Practice 2024.

FG say from TikTok, Facebook, Instagram, and X wey be Twitter bifor nai dem take remove di hakant afta Google, Microsoft and TikTok submit information give dem to work with di code of pratice for Nigerian Communications Commission (NCC), National Information Technology Development Agency (NITDA), and National Broadcasting Commission (NBC).

Wetin di Director of Corporate Communications and Media Relations for NITDA, Hajiya Hadiza Umar tok on Wednesday say na 58,909,112 contents wey pipo take tok anyhow to make anoda pesin vex nai dem komot online then 754,629 complain of some content come then 420,439 contents nai dem come return afta di owners beg with beta reason.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM