+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Terrorist Don Release 24 Kebbi Skool Girls

Our of di students wey bandits kidnap from Govimet Girls Secondary Skool, Maga, for Kebbi State, 24 don come out on Tuesday.

Insider wey dey inside Kebbi State Govimet House nai say di girls dem come out in one piece from di hand of di kindpers.
Authorities never tok weda dem pay di terrorists or arrest any of dem but investigations still dey in for  di mata.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM