All di shouting concerning di Electoral Act of 2022 (Repeal and Re-Enactment) wey pipo nor want afta senate aprrove am, President Bola Tinubu don sign am to law today.
On Tuesday bifor dis bill turn to law, di senate house turn upside down as some pesin say dem want only electronical way to calculate result but plenty of di lawmakers stand on electronic transmission of election results and still use hand take write incase network nor work.
