+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Go Give Dem Eyeglas To See My Work – Tinubu

President Bola Tinubu don say all di pipo wey nor dey eva see good for wetin he dey do for di kontri, he go buy eyeglas give dem so dem go see well.

Na for State House for Abuja nai presido take yarn so on Thursday, he say he take ova from hinsef, say Buhari and him na di same pesin.

He say if sumtin bad live with am, change am and den move on but di road nor go easy but dose wey stand with am nor go regret.

Nai Presido say for pipowey nor dey see hope for di road wey dem dey build, di shidren wey dem dey raise and di hikonomi wey dem dey grow, nai be say na eyeglas dem go give dose set of pipo.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM