Vice Presido Prof. Yemi Osinbajo don promise say he go continue to dey loyal to President Muhammadu Buhari and Nigeria.
The promise wen the VP make dey for inside one magazine wen dem title, ‘This is Nigeria’ and na so e circulate for the old Banquet Hall of the State House, Abuja
Oga Osinbajo yarn dis one becos of d report wen dey play say things don get d way wen e be for the Presidency and say dis one na becos of d recent changes wen oga Persido make.