+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Soldiers dey help kidnappers for obodo Naija

Enyinnaya Abaribe, d senator wen dey represent Abia south, don accuse soldiers say dem dey “help kidnappers” for the country.

Abaribe make the accusation when he dey contribute on top one motion wen concern d insecurity wen dey play along Abuja-Lokoja road during senate session yesterday.

He come still complain about d many cases of insecurity for parts of the country, he come talk say Naija dey for “very big and difficult situation.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM