+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Any Yoruba Man Wey Dey Work With Fulani, I Go Kpai Am — Sunday Igboho Vow

Sunday Adeyemo aka Igboho wey be Yoruba activist, don say he ho kpai any Yoruba man or woman wey dey join hand with Fulani group dey kidnap pipo for West and this new threat dey come afta he don bin give two hours to Fulani kominiti say di woman wey get belle and di sista wey Fulani pipo kidnap make dem release dem.

Na for di palace of di Chief of Igboho for Oorelope LGA Oyo State, nai Igboho take dey vibrate say any Yoruba pesin wey dey follow krimina work to comt tiff dem town pipo, make di pesin just ready to die for hin hand.

He nak chest say some of di Yorubas dwt work hand in hand with Fulani groups and any pesin wey come from Igboho and dey chop with dis kidnapa, na death be di pesin jorjimet.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM