+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Native Dokitor Wan Stop Harry Kane Not To Join Tuesday Match With Ghana

One native dokitor for Ghana wey say hin get power pass for Africa don say he must make sure say di match wey England wan play hagais Ghana dem Kaptain Harry Kane no go smell di match on Tuesday.

Na on Tuesday nai Ghana and England get to play for di World Cup but Nana Kwanu Bonsam don nak chest say Kane nor go play for di match just like wetin he claim say he do Cristiano Ronaldo for 2014 World Cup wey he get knee injury.

He say “pipo know me say i nor dey karey tok, but I nor dey wish Kane serious injury, but e go just dey to stop am make he nor play hagais ny kontri Ghana. I go do my work to epp my kontri.”

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM