+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

ICPC Don Hares Uche Nnaji Foma Minister of Science and Technology

Just as he dey land for Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja inside di plane wey he chartaa, foma Minister of Science and Technology, Uche Nnaji, nai dem don katch give ICPC.

Na last year nai Uche Nnaji step dowm from position and he don already dey ICPC watch list cus dem say na fake result he get afta dem check am.

Dem say di reault weu he dey claim from University of Nigeria, Nsukka (UNN) na lie and even di NYSC certificates, wey he submit to President Bola Tinubu and the Nigerian Senate for minister confamation for 2023 na lie.

For June 13, dis one na afta he nor dey geee come court nai di court tell ICPC to hares am any where dem jam am amd put hin name for newspaper, social media any every where wey pipo fit trace am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM