Federal Govimet say dem don start Digital Postcode for wey go dey for all di haux for di kontri and by 2030 e go don reach di whole kontri.
Dem call am National Digital Alphanumeric Postcode System and dis one na to give every haux dem own a digital postcode, according to Dada Olusegun wey be di Special Assistant to Presido on Social Media.
Na for post nai Olusegun take hanace dis new development on Friday and dis new system go make Nigeria to smart for wetin kwasen posting and go be big opportunity even for di kontri economy cus by 2030 na $1 trillion dem go deg tok habat.
