+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Abeg Epp Find Awa Pikin Deadi Body – Oyo Teacher Family Beg FG

Di family of Michael Oyedokun wey terrosist kpai inside bush wey dem catch students and teachers from Oriire LGA, dem dey beg FG to epp bring di deadi bodi make di family fit bury am.

Na afta security don go save di rest wey come out alive nai di family write open letter to President Bola Tinubu dey thank am as he save di pipo but say di same way wey dem use, mqke FG and security use am take look for Micheal deadi bodi so dem go fit bury am well.

Dem come dey beg say di pain for dem heart too much but one way to reduce am na to see di deadi bodi and bury am. No be say dem nor happy for dos wey come out alive but disame power wey govimet use take free di ones wey dey alive, make dem use am to find Micheal bodi.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM