The Acting Chairmo of the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Ibrahim Magu, don begin complain say corruption for Naija still dey much undermining d efforts wen dem dey put in to make sure say e end.
Na for Abuja nia Magu for take yarn dis one for the EFCC-National Judicial Institute (NJI) capacity building workshop for justices and judges.
He come still talk say need dey to review d proposal for d establishment of special courts wen go help to make our justice system dey deliver judgement sharp sharp.