Vice Presido Prof. Yemi Osinbajo don tell religious leaders wen dey very active for social media say make dem no allow am become instrument of war.
The Vice Presido yarn dis one this during one religious gathering for Abuja wen be Naija capital.
He come tell them to use the social platform take instead promote peace and kindness.