+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG dey concern about importation of metal products

The Federal Government don talk say dem dey concerned about the importation of metal products.

The Permanent Seceto for d Ministry of Mines and Steel Development, Dr. Abdukadir Muazu, wen yarn for Jos for one workshop wen dem organise for stakeholders for Plateau, Benue and Nasarawa States, come talk say dis situation don really affect Naija foreign exchange bad bad.

But Muazu come talk say the federal government dey make efforts to assist local steel producers so dat dem go fit dey compete well with other imported products…

The House of Representatives dey call for more efforts to take end d level of unemployment for the country.

This one na according to one motion wen Muhammed Kazaure Gudaji d member wen dey represent the Roni/Gwiwa Constituency for Jigawa state drop…

According to am, poor planning wen he say nia be the main reason for the situation na something wen dem must address

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM