+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija must survive

The Vice Presidential Candidate of the Peoples Democratic Party, Mr. Peter Obi , don talk say the 2019 elections na all about the survival of Naija.

Obi yarn dis one yesterday for one interview wen he get with news people for Amichi for Nnewi South Local Government Area of Anambra wen he dey talk on the state of the nation under the three-and- half – year rule of the All Progressives Congress APC.

According to am, President Buhari don show say he no go fit rule d country, he come talk say example of wetin he dey talk na d plenty economic and security challenges wen dey face Naija since wen the APC administration start.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM