+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

PDP dey support corruption

The All Progressives Congress (APC) say the Peoples Democratic Party (PDP) dey support corruption.

The ruling party yarn dis one wen dem dey react to one statement wen the PDP make.

The opposition party talk say the allegations wen dey against Walter Onnoghen, chief justice of Nigeria (CJN), na move wen the APC government wan take cause constitutional crisis” and den put fear for judicial officers their body so dat dem go do wetin dem want.

But wen Lanre Issa-Onilu, APC spokesman dey yarn yesterday, he come talk say the gbege against corruption remain one of d main promises wen him party make give Nigerians.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM