As e dey hot, like dis Tantita Security Servicea Limited join with security pipo don catch anoda vessel wey dey tiff oil from Bayelsa State dey jikolo go anoda kontri.
Di full gist never drop but according to Vanguard di name of di vessel na MT Harbour Spirit, and e IMO Nuba na 8226272.
As di tori dey drop now di vessel dey for Tantita facility inside Oporoza for Bayelsa.
[SA]