+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court Order Multichoice To Give One Month Free Sub To Dstv and Gotv Users

Multichoice company pipo wey get DStv and Gotv court don sama N150 million give dem to pay as fine since dem nor gree hear word.

Di jorjimet come on Friday afta di tribuna still say make dem give one month free subscription to dem customers for wey dey use Dstv and Gotv for Nigeria.

Di Competition and Consumer Protection three member panel wey Thomas Okosu lead nai say dem bin tell di company make dem nor increase subscription price but dem nor hear di order of di court.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM