+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

As from 2025 no more free kaka for public for naija

President Muhammadu Buhari don sign one executive order to end the rate at which people take dey kaka anyhow for public by 2025.

Na yesterday nia oga presido take sign the order wen dem title “The Open Defecation-Free Nigeria by 2025 and Other Related Matters Order”.

Wen Femi Adesina, special adviser to the president on media and publicity come dey yarn for one statement, he come talk say the executive order dey take effect immediately.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM