+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Astrazeneca dey very safe-Prof Mojisola

 

The National Agency for Food and Drug Administration and Control NAFDAC oga wen dem dey call Prof. Mojisola Adeyeye don talk say Covid 19 vaccine Astrazeneca dey very safe.

Adeyeye yarn dis one becos some countries for Europe and South America don stop the usage of the vaccine.

Wen e dey voice during one interview on Wednesday, he come talk say the drug go thru enof torchlighting and testing before dem give am pass mark.

He come still talk say NAFDAC dey committed to protect Nigerians and say dem no go do anything wen go make d people come either kpeme or begin behave like gbeskelemuske

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM