+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Attahiru clear House of Reps on weapon mata

Based on d concerns wen dey about weapons wen the Nigerian army buy, d Chief of Army Staff Lt General Attahiru Ibrahim don clear the House of Representatives say na some specific people nia buy d the weapons.

Wen Attahiru dey yarn wen he mark present before the house Adhoc committee on Arms, he come talk say d green chamber need to invite the people wen dey involved.

But the lawmakers say dem no agree wit wetin the Chief of Staff talk, say dem dey follow the command structure of the Nigerian army.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM