
All di 38 Christ Apostolic Church, Ekuru, Ekiti LGA, Kwara State, wey kidnapers go kidnap, come kill some and injure...

All di 38 Christ Apostolic Church, Ekuru, Ekiti LGA, Kwara State, wey kidnapers go kidnap, come kill some and injure...

E never reach how many days wey terrorists go kidnap 25 girls for skool inside Kebbi State, now today Friday...

Hand don touch one Micheal Ezenwani wey run from Oko prison during #EndSARS 2020 protest, come dey comit havoc for...

Afta di evil wey bandits terrorists do for CAC for Eruku town wey dey Ekiti LGA, Kwara State, and di...

Di Chairman of Australian Committee for NATO Enlargement, Gunther Fehlinger-Jahn, don tag today Wednesday as Red Wednesday for Nigeria afta...

Di govinor of Kebbi State, Mohammed Nasir Idris, dey vex for security agencies cus of di students wey terrorist go...

Afta di blues play do reggae, na wetin hapun for United Nigeria airline for Asaba as Very Dark Man and...

Tori waka on Sunday say assassin try to kill Lt. Ahmed Yerima on Sunday but na only God nai save...

Di foma govinor of Anambra State were tori karey say he don die, don come out say na big lie...

State House of Assembly for Bauchi don use di nationwide strike of Parliamentary Staff Association of Nigeria take close work...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM