
Somtin hapun on Tuesday for Abuja as muslim cleric dey do dem 2026 Annual Pre-Ramadan Lecture and General Assembly, na...

Somtin hapun on Tuesday for Abuja as muslim cleric dey do dem 2026 Annual Pre-Ramadan Lecture and General Assembly, na...
Di workers under Joint Union Action Committee not get choice again as National Industrial Court don tell dem to stop...

Some pipo wey dem be bandits oga, dey pump moni give bandits for Kwara State nai police hand don touch...

Protest don set for Abuja as workers dey waka on Monday for National Industrial Court say make dem komot Nyesom...

Afta di tiff wey bandits go tiff 177 pipo for 3 church for Kurmin Wali community for Kajuru LGA of...

Police don arrest Jessica Anthony, one girl wey go plan with arm robbas make dem go tif 7million from di...

Julius Abure nor go be di National Chairman of Labour Party again but e go now be di leadership of...

INEC say dem never bring any time table for 2027 general elections as some amebo tori dey spread for some...

Dem say papa don go chop hin own girl pikin wey be just 9 years for hotel, as he karey...

Many pipo for North don dey shout say wetin dey hapun dem eye nor fit see dem nose as Bello...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM