+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Boko haram dey use Naija take shine

Lai Mohammed, d minister on top information and culture don talk say Boko Haram dey use Naija take dey shine because the country no get better weapons to take gbege d badoo dem and dis one after Suspected Boko Haram members legoo nothing less than 45 farmers.

According to the United Nations, d attack na “the most violent attack” wen dey targeted at civilians for d year 2020.

Wen Mohammed come dey yarn on Monday wen he go visit Samuel Ortom, d governor of Benue state, he come talk say the killings wen happen for Borno state na unfortunate event.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM