
The Delta Central Senatorial District All Progressives Congress don adopt President Bola Ahmed Tinubu and Governor Sheriff Oborevwori as sole...

The Delta Central Senatorial District All Progressives Congress don adopt President Bola Ahmed Tinubu and Governor Sheriff Oborevwori as sole...

Govinor Sheriff Oborevwori during for one press conference for Asaba, don make am open say anytin like ‘Deve’ collection don...

Di way crime take dey high for some part of Delta state don make Govinor Sheriff Oborevwori give strong warning...

Police for Delta state don join hand with oda security kill four kidnapers wey dey hide for Abraka Railway. ...

One Councillor for Ughelli wey dey rep pipo of Evwreni Ward 8 don join di train of pipo wey die...

The Delta State Police Command don arrest more than eight suspected kidnappers and den recover N4 million ransom from them....

Delta State police don rescue one five-month-old baby wen dem thief two months ago for uvwie local government area. The...

With wetin pipo dey believe say go hapun afta Delta State Govinor, Sheriff Oborevwori komot from PDP enta APC, Ovie...

Honourable Chief Shimite Bello, wey everybodi dey call Madam Sabificate, di Special Adviser to Govinor Sheriff Oborevwori for mata wey...

The Special Assistant to the Delta State Governor on top Security Matters,John Enamuotor, don call on the Delta State Commissioner...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM