
Di gbege wey hapun for APC Delta Central meeting wey make Govinor Sherrif Oborevwori suspend Reuben Izeze, Commissioner of Works...

Di gbege wey hapun for APC Delta Central meeting wey make Govinor Sherrif Oborevwori suspend Reuben Izeze, Commissioner of Works...

Police don stop one Jeremiah Kwane wey be 26 years and dey try to wan go kidnap one pastor and...

Di komputa WAEC wey plenti student write dis year nai WAEC Nigeria don sieze 167,486 students results sake of say...

Wey pipo dey complain say di gutter wey dey for Asaba dem supose use sumtin cover am a make e...
Pipo wey dey sick.go get small hope cus Delta State don get di first helium free Siemens 1.5 Telsa Magentic...

Di way wey some bad pipo dey use karey girls go do some kind hustle wey nor make semse for...

No be small water don show pipo wey dey stay for Ughelli North LGA shege afta di rain wey fall...

New light go start to shine for Delta State wey go touch di whole kontri as Ebenco refinery dey wan...

Di seat wey Hon. Collins Egbetamah dey sitdon for House of Assembly as Udu Constituency lawmaker don dey open afta...

No be smal shock nai enta pipo bodi wey dey stay for Ekuigbo kominiti for Ughelli afta one young woman...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM