
As Govinor Ademola Adeleke don win di Saturday Osun govinorship election, he don tell di Attorney General of di state...

As Govinor Ademola Adeleke don win di Saturday Osun govinorship election, he don tell di Attorney General of di state...

Di word wey leader of Izala Scholars Council, Sheikh Sani Yahaya Jingir, tok about Muslim-Muslim ticket and Christians na infidel...

Christian for Nigeria don dey provoke cus of di viral video wey one northern Islamic cleric, Sheikh Yahya Jingir, use...

No be small yab nai Osun State Govinor, Ademola Adeleke, kolet from Edo State Govinor wey he dey tell pipo...

Di way wey some bad pipo dey use karey girls go do some kind hustle wey nor make semse for...

Pipo wey come out alive from di Elite 5-Star Hostel, wey get 60 room for Amaokpala, near Federal Polytechnic, Oko,...

Di tin wey singer Peter Okoye tok for X say who Nigeria language don epp since den dey karey am...

Afta bandits go hatak Bungudu Local Government for Zamfara state and tiff di LGA Chairman, Nura Abdullahi on Saturday morning,...

As lawmakers dey tik of how to do separate State Police Bill, House of Representatives don kolet back di proposal...

Di family of Michael Oyedokun wey terrosist kpai inside bush wey dem catch students and teachers from Oriire LGA, dem...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM