
Over 13.5 millon social media hakants wey pipo get for Nigeria nai FG don close down cus dem go against...

Over 13.5 millon social media hakants wey pipo get for Nigeria nai FG don close down cus dem go against...

Agunechemba Vigilante Group wey dey for Anambra State say dem don sack di eight members wey go beat corper Jennifer...

Di bodi wey dey involved for all di plane wey dey fly for di kontri , Nigerian Civil Aviation Authority...

One popular drug baba, Sunday Ibigide, wey dey in charge of drug selling for Delta State nai National Drug Law...
Di 41 years pastor from Eneka Port Harcourt, Ifediorah Onyeibor Joseph, wey he video waka as he dey flog some...

The Independent National Electoral Commission (INEC) say dem don receive letters of intent from 110 associations wen want register as...

One landmine explode for inside Eke Ubaheze Market Square for Awo-Idemili for Orsu LGA of Imo state on Tuesday, and...

National Youth Service Corps (NYSC) don get anoda set of curse from pipo as di Rita Uguamaye wey dey serve...

For some time now na only gbasgbos from probing nai Nigeria National Petroleum Company Limited (NNPCL) ogas dem dey face,...

The Department of State Services (DSS) before now give security alert to Moses Gara, commander of Operation Whirl Stroke (OPWS),...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM