
The Rivers State Police Command don announce say their operatives don dismantle one child trafficking gang and den rescue four...

The Rivers State Police Command don announce say their operatives don dismantle one child trafficking gang and den rescue four...

The Indigenous People of Biafra (IPOB) don talk say dem no get anything to do with Simon Ekpa supporters over...

Di Nigeria Police Force don come out tok dey own side for di video wey dey trend as police officers...

If things no change from the way wen e take dey now, workers for the Federal Capital Territory, Cross River,...

The Securities and Exchange Commission, SEC, don warn the general public say make dem no do any business with Marino FX Limited,...

President Bola Ahmed Tinubu don talk say the good life wen Nigerians been dey enjoy before him administration no dey...

Di Senator wey dey represent Kebbi Central, Adamu Aliero, say di new terrorist group, Lakurawa wey dey disturb North-West nai...

The National Identity Management Commission (NIMC) don announce say Nigerians go need to pay for the new multipurpose national identity...

Di 13 students wey gada drop wotowoto for SS1 day student for Federal Unity College, Enugu State nai Govimet don...

Pipo wey dey stay Jalingo for Taraba State don dey beg di state govimet to call di chairman of Pure...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM